Notice: Undefined index: forum_post_title in /home/naijaloa/public_html/forum/showthread.php on line 536
Views:
Notice: Undefined index: forum_post_total_view in /home/naijaloa/public_html/forum/showthread.php on line 546
0
| Comments:
Notice: Undefined index: forum_post_id in /home/naijaloa/public_html/forum/showthread.php on line 548
-1
samspacey
07:56 Tue, 19 Jun 2012
I'm the first to comment. :D
Daemmy
07:57 Tue, 19 Jun 2012
i am one of those that shunned lasu cos of their fees.
simlord
08:01 Tue, 19 Jun 2012
E, ba** nitori olorun o
arsenola
08:11 Tue, 19 Jun 2012
UNILORIN IS BETTER BY FAR. . . .
GREAT UNILORITES
Aghanel
08:16 Tue, 19 Jun 2012
Dem go tire,na 3,000 nw bt next year,e go b 100.....dem wan imitate private universities where as dem b govt........LASU WELDONE*hiss and den walk away*
omowumi365
08:18 Tue, 19 Jun 2012
Wel is ok
horalution
08:23 Tue, 19 Jun 2012
Dem b idiot,nr mind dem'
awalaboy
08:23 Tue, 19 Jun 2012
ahn ahn! Hw much UNILAG sori i mean MAULAG, if LASU wey b state uni and dia fee high lyk dis wetin FEDERAL UNI go pay
abdulahay
08:28 Tue, 19 Jun 2012
And it is an ordinary state universty naija ooo
kaygee1
08:32 Tue, 19 Jun 2012
Very gud actions,by students..next year they wil have 1000 or maybe 500 applicants
okunola tunde
08:34 Tue, 19 Jun 2012
I am one of those that shunned
LASU becaus of their fees.And i went to UNILORIN
mprince
08:36 Tue, 19 Jun 2012
ur fada hw i go pay dt can money way covenant,bowen et.c dy dr
sirkay98
08:42 Tue, 19 Jun 2012
huumm get a good laptop at 17k now..ad me up at 2go with kay2sms
cuwaya
08:51 Tue, 19 Jun 2012
Rubbish shey na d only university wey d̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ b d̶̲̥̅̊ãt... d̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ go soon change una name
lifegoeson
09:24 Tue, 19 Jun 2012
imagine dem no be say they get better facility and scul standard
Uzobest
09:28 Tue, 19 Jun 2012
Hahahahahahaha.fashola chop your skul.lmao
foolwise
09:38 Tue, 19 Jun 2012
Thank God. If we dey talk now, them go say we talk. You lagosians go dey say Fashola is Working... I keep mum. Remember those striked doctors oh... Come see how plenty lagos guys and girls for The Polytechnic Ibadan CBT yesterday and today
agbaje_olatunji
09:43 Tue, 19 Jun 2012
Maybe dey had turn 2 private university but am sure dat by d yr 2013/2014 only 25 candidate will offer 4 admission
dante505
09:45 Tue, 19 Jun 2012
U tink sey dat na skul, mtchewww
olahero
09:57 Tue, 19 Jun 2012
UNILORIN lolz........! 35,000 applikantz, ain't w0rk.....truly beta-bi-far